UK: Poo-poo wey trap woman wen come play love

Wetin we call dis Video, Woman wan troway poo-poo, come trap for window

British student, Liam Smith meet woman for Internet wey im wan friend, but di first waka dem do together come end with fire service, over poo-poo matter.

Watch how Mr Smith describe wetin happen when di woman poo-poo, and toilet begin do stubborn-head, no gree flush.