100 days since Russia invade Ukraine, Zelensky say up to dat number of im sojas dey die each day

Live updates of top tori dem from across Nigeria, Africa and around di world.

Live Coverage

  1. Wetin be Zamzam water and wia e come from?

  2. 'Most of our pipo don kpai' - Nigerians wey return from South Africa share dia experiences

  3. Why Ethiopia and Eritrea cut diplomatic ties and wetin fit happun next

  4. Family, friends and fans say bye-bye to Olu Jacobs as dem bury ogbonge actor

  5. Why authorities arrest Ghana lawmaker Baffour Awuah and detain am overnight?

  6. South Africa issue deadline to end green ID booklet wey go address illegal immigration

  7. Police rescue 10 victims wey gunmen kidnap for Imo State inside buses wey dey go NYSC camps

  8. How Nigerian politicians celebrate kontri 66th Independence Anniversary

  9. FCT Minister Nyesom Wike son say im no collect $2.1m from businessman ova Abuja land deal

  10. How di first woman wey dem put to death in 200 years for US state no gree die afta lethal injections

  11. 'Nigeria don pass through red sea' - Key highlights of Tinubu Independence Day nation address

  12. Animal rights activists dey para say Botswana kpai 23 elephants for independence celebrations

  13. South Africa anti-migrant group protest against gender-based violence and illegal migration

  14. Africa richest man Dangote open refinery for Kenya – Wetin dis mean for Africa

  15. Wetin to know about Burkina Faso gold refinery wey junta leader Ibrahim Traoré open

  16. Police arrest commissioner, 5 odas wey allegedly get hand for di beating of deputy director to death for Delta

  17. South Africa President Ramaphosa announce four immediate measures to tackle violence against women

  18. Wat next afta Premier League find Man City guilty of 'fake' contracts plus misleading accounts?

  19. Gambia stage epic comeback from 2-0 to win 4-2 against Ghana for Afcon 2027 qualifiers

  20. Guinea-Bissau sama Nigeria 3-0 for Afcon 2027 qualifiers