You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

Kenya turn to Uganda, Zambia to reduce living cost

Live updates from Nigeria, Africa and across di world.

Live Coverage

Daniel Semeniworima

  1. Ghana rate higher, Nigeria drop for international passport rating

  2. Defence Minister Musa insist say Nigeria fit build wall across all di kontri border

  3. Widespread delays hit Uganda election ontop internet shutdown

  4. 'My wife suffer serious pain for belle before her death' - Husband tok on di last days of im wife wey doctors forget scissors inside her belle

  5. Morocco defeat Nigeria 4-2 on penalties to reach Afcon 2025 final

  6. Mane goal book Afcon final spot for Senegal

  7. Stadium RED...,

    Almost evriwia for di Prince Moulay Abdallah stadium dey shine red sake of Moroccans wey enta di stadium in dia numbers to support di Atlas Lions...

  8. Prince Moulay Abdallah stadium, See di stadium wia di match go hapun

    Di Nigeria - Morocco game go hapun for di Prince Moulay Abdallah stadium for Rabat.

    Se dis before action and live fotos of di stadium.

  9. Nigeria vs Morocco... lets go!, Nigeria fans don show,

    Meanwhile, ground don set for si second game of di night.

    Supporters of di Super Eagles of Nigeria don show for di Prince Moulay Abdallah stadium wit dia green and white colour.

  10. Why no woman qualify to run for President for Uganda?

  11. Bandits attack force thousands to leave Tidibale community for Sokoto state

  12. Nigeria vs Morocco - Meet di referee, oda officials wey go run di show

  13. Wetin dey happun for Ekpoma wey make police arrest, remand 52 suspects for prison custody?

  14. E once condemn African leaders wey hold on to power. Now e wan run for seventh term

  15. Michel Kuka Mboladinga - di man for Afcon 2025 wey become Lumumba

  16. List of winners for 2026 All Africa Music Awards

  17. Rivers state don enta new political division, but wat next for Rivers politics?

  18. Details of wetin Chimamanda Adichie tell Euracare Hospital to provide within seven days afta her son death

  19. Di musician and di strongman leader - wetin you need to know about Uganda election

  20. 'Why I tok say dogs dey bark wen dem no understand' - Fubara