INEC declare Soludo of APGA winner of Anambra governorship election
Nigeria election body di Independent National Electoral Commission don announce say Anambra State supplementary election go hold from 10 am to 4 pm today.
Live Coverage
Moseph Ekine and Helen Oyibo
Who go be APC flagbearer for Osun state govnorship election? - See wetin you need to know
Dem die few months apart not long afta dem marry and dem go bury dem togeda
'Dem dey threaten my life sake of say I no sign deputy govnor impeachment'
EFCC sama former Nigerian governor Okorocha wit fraud allegations
'Dem never bury my husband reach two hours wen dem shoot me'
Gov Wike put bounty on illegal oil bunkering
Nigeria election 2023: Steps you need take to become Nigeria president
Nigerians share tribute as former president Ernest Shonekan pass on
Profile of Doyin Salami, President Buhari new Chief Economic Adviser
How special force arrest suspected kidnappers of traditional ruler for Anambra
Nigerian govnors promise change for 2022
President Buhari and lawmakers no gree ontop Electoral Act Amendment Bill
Nigerian forces storm wia pipo allegedly dey eat, roast humans
EFCC invite Femi Fani-Kayode again for questioning over alleged forgery
How tenant allegedly machete Nigeria EndSARS activism lawyer to death
'No CCTV dey for apartment wia Super TV CEO murder happun' - Witness
Meet Nonye Soludo - Di next First lady of Anambra State
'Dis election reflect di supreme will of di pipo'
Governor-elect of Anambra State Charles Chukwuma Soludo don call im victory for di just conclude governorship election as di "supreme will of Almighty God and support of di pipo".
Oga Soludo for im victory speech say im accept di result by Nigeria election body - di Independent National Electoral Commission wey declare am winner of Saturday elections.
Di former Central Bank of Nigeria govnor thank di pipo of Anambra and di incumbent governor, Willie Obiano for im support.
Breakdown of how Soludo win Anambra governorship election
