At least 11 pipo die, 80 pikins bin trap inside Lagos Island Building Collapse
School children wey bin dey school ontop di three storey building join pipo wey trap inside.
Live Coverage
Helen Oyibo and Daniel Semeniworima
Na here we go march break
Na for here we go march break for di live tori of Lagos Island Building Collapse for south west Nigeria.
Authorities say rescue operation go continue for as long dem feel say pipo still trap inside.
Make we leave una wit dis video of how Lagos Deputy Govnor go visit some victims of di building collapse.
Wetin we call dis Video, Lagos Island Building Collapse: Wetin we know so far
Lagos Island Building Collapse: Wetin we know so far
Wia dis foto come from, LASEMA
11 pipo don die (and di number fit increase) for di three storey
building wey fall down.
Authorities
don rescue 40 students from di building collapse.
Eyewitness tell BBC say e pass 80 pikins wey trap inside.
Tori be say for 2017 local authorities bin max dat building for demolition say e no follow wetin law book tok for building mata.
E happun around 10:30am for Ita Faaji area for
Lagos Island local goment, according to Lagos State Emergency Management Agency.
Di building ground floor na shop, di
second floor na pipo domot, while di third floor na school.
Search and rescue operation still dey go on through combined efforts of LASEMA and other emergency responders like Lagos State Ambulance Service, Lagos State Fire Service, Lagos State Building Control Agency, Federal Fire Service.
National Emergency Management Agency, Nigeria Police Force, Rapid Response Squad, Nigeria Security and Civil Defence Corps. Nigeria Red Cross Society, Lagos State Neighborhood and Safety Corps also dey follow help.
Wetin we call dis foto, Dis na map of di area wia building fall down
President Muhammadu Buhari sad for Lagos Island Building Collapse
President
Muhammadu Buhari say e dey very very sad sake of di building wey fall down for Itafaaji area of Lagos, wey kill some pipo, particularly of small
children dem.
Di President tell sorry to mama and paps and relations of pipo wey loss love ones, e wish dem God's comfort.
He also
wish dose wey injure quick and complete recovery.
Even Nigeria main opposition PDP candidate for di 2019 general election Atiku Abubakar say di building collapse.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

End of X post, 2
Social media still dey shake, Pipo get plenti qweshion

End of X post, 6
Deputy Govnor of Lagos State visit Hospital wia dem carry di victims go
Lagos state deputy govnor show for di hospital to see tins wit her own eye.
Some parents dey dia dey roll for ground as dem some deadi bodi dem wey ambulance carry come.
Di Lagos state depty govnor tell BBC Pidgin say, Lagos State goment dey sympathise wit di parents of di children and she dey beg dem to give hospital and rescue pipo chance to do dia work so dat dem go fit save as many children as possible.
Wetin we call dis Video, Lagos Deputy Govnor go general hospital visit victims of Building collapse
Police dey ground to maintain order
Wetin we call dis foto, Police oga show for di scene to check how tins dey go
Police oga for Lagos State Mu’azu Zubairu say dem go soon pursue pipo wey dey ontop di building plus comot area so di rescue workers go see road do dia work well-well.
BBC Pidgin dey live for di scene of di incident, Our eye dey di tori to dey give una updates as we get dem
Plenti emotions ontop Social Media on top di building collapse incident
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.
End of X post, 6
Wetin we know so far?
Wetin we call dis foto, Di scene of di incident
Local rescue official Ike Okwonkwo tell BBC say dem don
confam say eight school children don die
Dem don rescue 40 school children so far
Di school bin get more dan 100 children
Anoda resident tell BBC say Lagos State goment bin don mark
di building for demolition since 2018 but dem refuse to comot
Di Nursery and Primary School bin dey third floor,
residential apartments dey second while di shops bin dey ground floor
Live from di scene of di incident for Ita Faaji area of Lagos Island.
Pipo gada for Island General hospital, Family and friends dey hospital to find dia loved ones
Pipo plenti for di hospital to see if dia pesin or pikin dey among pipo wey ambulance dey carry com hospital from di building wey collapse.
One man wey identify imself as medical director say make pipo give chance to work as na emergency situation and dem still dey receive pipo from di building wey collapse
Wetin we call dis foto, Family gada for front of Island General Hospital
Wetin we call dis foto, Ambulance as dem dey land di hospital
Health workers, Fire Service, police dey ground for di rescue operation
Wetin we call dis foto, Lagos State Emergency Management Agency official
Wetin we call dis foto, Emergency workers
Plenti school children wey dey school ontop di building trap inside, Oda residents too wey dey stay di building too trap inside
Wetin we call dis foto, Man carry pikin wey dem rescue
Wetin we call dis foto, Pipo trap under di building
Una welcome to our live page, We dey live for Lagos Island, Nigeria wia one storey building don collapse
Di three storey building collapse for Itafaaji, Lagos Island, Nigeria.
E never dey clear how many pipo still trap inside but tori be say one primary school dey ontop di building plus oda residential apartments and shops wey dey di building too.
Pipo wey take eye see as e happun tell BBC Pidgin say say dem don rescue reach 50 pipo from di building.
Authorities never confam weda anybody die inside.
Emergency and rescue services like health workers and fire service dey di scene of di incident.