Bye bye!, FT: Crystal Palace 0:2 Arsenal
Alright, na here we go end our live coverage of di first game of di 2022/2023 Premier League seaon wey see Arsenal defeat Crystal Palace 2-0.
Make you scroll down to read our minute by minute update of how di game go.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post

