Send your complaint to BBC News Pidgin

So as to support our complaints and audience engagement systems as per how wey dey report and handle una feedback, BBC and any oda correct service provider wey we rely on go process di data wey una give us.

Di BBC and we service providers go use our retention policy and Data Protection legislation to hold una data. Di BBC dey process una data as e concern legit interests as media organization so as to engage and answer to wetin audience dey tok and wetin concern dem.

Make una go di BBC Privacy and Cookies Policy for more information on to how di BBC dey handle una data. If you cari complain come give BBC on top how we handle una personal data and di answer no sweet you for belle, you fit cari complain go di Information Commissioner Office.

To send a complaint write email to bbcpdgin_complaints@bbc.co.uk

We dey target to reply within 14 days but e depend on wetin your complain concern and how many odas we need to investigate and reply.

I beg read 'Wetin happen to your complain' for our full process dem and how we dey look inside di complaints and oda reply we receive.

For general question dem, abeg use our reply page.