Meet 'Madam Rice' di Nigerian local rice miller wey her tori dey ginger pipo

Wetin we call dis Video, Madam Rice' be local rice miller with ginger
Meet 'Madam Rice' di Nigerian local rice miller wey her tori dey ginger pipo

Meet 'Madam Rice' wey be local rice miller for Nigeria.

Her tori and journey of being a local rice miller dey ginger her and don make her popular for social media.

She tok to BBC Pidgin about her process, journey and dream.

Story by: Monday Idara