William and Kate join Harry and Meghan to greet well-wishers
William and Kate join Harry and Meghan to greet well-wishers
Moment di Prince and Princess of Wales and di Duke and Duchess of Sussex chat wit crowds of pipo wey line up for street near di gates of Windsor Castle. Dem also look tributes pipo leave for Queen Elizabeth II.
Queen Elizabeth II, di UK longest-serving monarch, die for Balmoral at di age of 96, afta she reign for 70 years. She die peacefully on Thursday afternoon for her Scottish estate, wia she bin don spend most of di summer.

Wia dis foto come from, Getty Images







