Stephen Ashley: Di Blind Fisherman of Jamestown

Wetin we call dis Video, Stephen Ashley: Di Blind Fisherman of Jamestown
Stephen Ashley: Di Blind Fisherman of Jamestown

Stephen Ashley na fisherman for Jamestown Ghana wey dey blind, dem dey call am di Blind Fisherman of Jamestown.

E be di only blind fisherman on di coast. E dey actively sail out to sea.

Fishing na occupation wia sight dey critical but Ashley blindness meet skill and courage.

E speak to BBC News Pidgin about how e dey fish using sound, memory and smell.

Video by Komla Adom and Monday Idara