Messi set new record to lead Argentina into World Cup final over Croatia

Wia dis foto come from, Getty Images
Argentina and Croatia no dey new to each oda for international football.
Na di same way di captains of di two teams; Lionel Messi and Luka Modric take sabi dia sef both at national team and club level – take sabi dia sef.
Both teams go meet for di first semi-final match of di Qatar 2022 Fifa World Cup match for di Lusail Iconic Stadium.
Second Half
Argentina 3-0 Croatia
90+6mins: FULL TIME.
90+4mins: Lovro Majer launche di ball from di resulting corner, but one of di defenders clear di threat.
90+3mins: Rough tackle by Exequiel Palacios. Di referee blow for a foul.
90mins: 5 minutes of added time.
End of Di one wey oda users dey read well well
89mins: Great touch by Lovro Majer as e receive a good pass deep inside di box
Messi set new record as e Argentina into World Cup final
87mins: SUBSTITUTION. Angel Correa enta for Alexis Mac Allister. Juan Foyth for enta Nahuel Molina
86mins: Lovro Majer take di ball to di corner
85mins: Di attendance na 88966
84mins: Alexis Mac Allister receive brilliant pass and e waste good opportunity
83mins: Marko Livaja commit serious foul. Ref blow
81mins: SUBSTITUTION. Lovro Majer enta for Luka Modric
78mins: Mislav Orsic try im luck but di attempt go wide.
76mins: Ivan Perisic attempt to surprise di keeper wit shot from distance, but e lack accuracy.
74mins: SUBSTITUTION. Exequiel Palacios enta for Rodrigo de Paul. Paulo Dybala enta for Julian Alvarez
74mins: Dangerous play by Nicolas Tagliafico
73mins: Ivan Perisic slam di ball from mid-range free kick towards di net!
72mins: SUBSTITUTION. Marko Livaja enta for Andrej Kramaric the pitch and comes on.
71mins: YELLOW CARD. Nicolas Otamendi chop card for rough tackle
Argentina 3-0 Croatia
69mins: GOAL. Julian Alvarez make am 3 for Argentina
68mins: YELLOW CARD. Cristian Gabriel Romero chop card
67mins: Julian Alvarez commit rough challenge and ref Daniele Orsato blow for foul.
66mins: Rodrigo de Paul swing a cross, but defender clear am comot
65mins: Lionel Messi clearly hold im opponent to stop am from getting di ball.
64mins: Josip Juranovic rob im opponent of di ball and explode in anger wen Daniele Orsato blow for a foul.
63mins: Dejan Lovren almost score wit a header afta a cros from a free kick but Emiliano Martinez save am
62mins: SUBSTITUTION. Lisandro Martinez enta for Leandro Paredes.
61mins: Short on Target – Argentina 6:0 Croatia
58mins: Julian Alvarez make reckless foul in order to win di ball from im opponent. Ref Daniele Orsato blow for foul.
58mins: MISSED CHANCE. Lionel Messi receive good pass plus opportunity to play short but Goalkeeper Dominik Livakovic make fine save
57mins: Nahuel Molina waste a good opportunity
56mins: Julian Alvarez attempt to find im teammate wit a short pass into di box. Enzo Fernandez collect di ball, but di Croatina defence stop am.
55mins: Dejan Lovren fail to find im teammate across di pitch wit a long ball..
54mins: Rodrigo de Paul intercept pass but e rough im opponent.
53mins: Nikola Vlasic attempt to find im teammate wit a pass from outside di box, but di opposition defence react well.
50mins: SUBSTITUTION. Bruno Petkovic enta for Marcelo Brozovic.
50mins: Nicolas Tagliafico dey was too rough for im attempt to get di ball from im opponent.
49mins: Dominik Livakovic block a long-range effort from Leandro Paredes towards di middle of di goal.
48mins: Luka Modric send ball into di penalty area from a free kick.
47mins: Nicolas Otamendi carelessly slide into di leg of im opponent and ref Daniele Orsato blow for foul
46mins: SUBSTITUTION. Mario Pasalic enta for Nikola Vlasic. Mislav Orsic enta for Borna Sosa
Argentina 2-0 Croatia
45mins: Second Half don start
First Half

Wia dis foto come from, Getty Images
Argentina 2-0 Croatia
45+5: First Half don end
45+5mins: Marcelo Brozovic commit rough foul. Daniele Orsato stop di game and call for foul.
45+3mins: Ivan Perisic attempt to create a dangerous situation in front of goal by sending a cross into di box, but the defence easily deal wit am.
45+2mins: 4 additional minutes
45+1mins: Luka Modric gets on di end of a good pass and from mid-range. E play shot but Argentina defender block am.
42mins: Lionel Messi take d corner kick.
41mins: Rodrigo de Paul collect pass on di edge of di box and play shot but e go over.
Argentina 2-0 Croatia
39mins: GOAL! Julian Alvarez make am 2 for Argentina
38mins: Josip Juranovic send pass into di box, but di opposition defence dey alert
Argentina 1-0 Croatia
36mins: Julian Alvarez too use orceful wit im tackle and Daniele Orsato interrupt di game to signal free kick.
34mins: GOAL! Lionel Messi.
Argentina 0-0 Croatia
30mins: Rodrigo de Paul whip di ball in but e fails to reach any of im teammates.
29mins: Luka Modric put cross into di box from di free kick, but di defender reach dia first.
28mins: Croatia looking strong for back.
27mins: Nicolas Tagliafico give away foul for a fierce tackle on opponent.
26mins: Enzo Fernandez wey Liverpool wan sign just get good opportunity from long range. Dominik Livakovic save do shot.
25mins: Nicolas Tagliafico attempt to send over a cross in order to find one of im teammates, but opposition defender stop di danger.
22mins: POSSESSION Argentina 35:65 Croatia.
19mins: Ref stop di game for some minutes afta Cristian Gabriel cause foul.
17mins: Dejan Lovren (Croatia) receive cross in di box and attempt to shoot, but mishit di ball and miss goal.
16mins: Josip Juranovic try to send a pass but dem block am.
13mins: Luka Modric makes rough challenge and di referee blow for foul.
13mins: Borna Sosa fail to find any of im teammates inside di box
12mins: Borna Sosa slides a pass forward, but one of di defenders cut am out.
9mins: Croatia dey showed great team chemistry.
4mins: Rodrigo de Paul send beta cross into di area, but Dominik Livakovic intercept di ball.
3mins: A cross by Nahuel Molina from di side of di pitch flies into di box.
Argentina 0-0 Croatia
1min: KICK OFF
Argentina vs Croatia line ups

Wia dis foto come from, Getty Images
Argentina: E Martínez, Molina, Romero, Otamendi, Tagliafico, De Paul, Fernández, Paredes, Mac Allister, Messi, Álvarez.
Croatia: Livakovic, Juranovic, Lovren, Gvardiol, Sosa, Modric, Brozovic, Kovacic, Pasalic, Kramaric, Perisic
Argentina vs Croatia head to head
Dis na di third World Cup meeting between Argentina and Croatia, and first for di knockout stages. Argentina win 1-0 for 1998, before Croatia 3-0 win in di 2018 tournament for Russia.
Argentina dey look to reach di World Cup final for di sixth time, na only Germany don make am to di final, eight times.
Argentina don win just one of dia past seven World Cup games against European sides.
Croatia na World Cup finalists for 2018 – dem lose to France.
Dem fit become fourth European nation to reach consecutive World Cup finals afta Italy (1934, 1938), Netherlands (1974, 1978) and Germany (1982, 1986, 1990).
Croatia don win all four of dia penalty shootouts for di World Cup, knocking out Japan and Brazil in di last 16 and quarter-finals for 2022 respectively.
Di only nation to win more penalty shootouts for di World Cup na Argentina, wit five.
Argentina vs Croatia team news
Argentina go dey without di suspended Marcos Acuna and Gonzalo Montiel. Tagliafico go come in for left-back.
However, both Angel di Maria and Rodrigo de Paul go dey fit to play for Scaloni side.
Croatia boss Dalic no get injury or suspension concerns.
Di coach go fit select from a fully fit squad afta Borna Sosa and Mislav Orsic recover from sickness.











