Oppenheimer win best film for Oscars 2024 - full list of winners, highlights

Oppenheimer win most of di awards for di night

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Oppenheimer win most of di awards for di night

Di 2024 Oscars don hold wit Oppenheimer winning most of di awards for di night.

Di Oscars dey honor achievement for feem arts and technology, wit Oppenheimer getting 13 nominations for dis year edition of di award, followed by Poor Things wit 11.

For di end of di show Oppenheimer carry seven trophies go house, including Best Picture and Best Director, while Emma Stone win Best actress for her performance for Poor Things.

Billie Eilish win her second Oscar, for her Barbie song, making history along wit Cillian Murphy, di first-ever Irish-born winner for Best Actor.

Di Oscars make plenty super-fans happy dis year by returning to dia old presenting format, as dem allow past winners announce di nominees for di four acting categories.

Di personal tributes give some nice moments of real emotion from di stars.

Dis dey especially true for Da'Vine Joy Randolph wey almost cry sake of di emotional introduction from Lupita Nyong'o.

Randolph make pipo cry moments later wen she accept di trophy for best supporting actress - her first win afta her first nomination.

"I no think say I suppose do dis tin as a career," she tok for her speech.

"For so long, I don always wan dey different, and now I realise I just need to be myself. And I thank you. I thank you for seeing me."

Oscars 2024

Wia dis foto come from, Getty Images

Lupita Nyong'o show for Vanity Fair afterparty

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Lupita Nyong'o show for Vanity Fair afterparty
Billie Eilish smile wit her Oscar for best original song

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Billie Eilish smile wit her Oscar for best original song
Cillian Murphy na first Irish-born star to win best actor

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, Cillian Murphy na first Irish-born star to win best actor
Da'Vine Joy Randolph and Emma Stone share toast inside audience

Wia dis foto come from, EPA

Wetin we call dis foto, Da'Vine Joy Randolph and Emma Stone share toast inside audience

Full Oscars 2024 winners list

Best Picture

Oppenheimer (Winner)

Best Director

Christopher Nolan — Oppenheimer (Winner)

Best Actor

Cillian Murphy — Oppenheimer (Winner)

Best Actress

Emma Stone — Poor Things (Winner)

Best Supporting Actor

Robert Downey Jr. — Oppenheimer (Winner)

Best Supporting Actress

Da’Vine Joy Randolph — The Holdovers (Winner)

Best Adapted Screenplay

American Fiction (Winner)

Best Original Screenplay

Anatomy of a Fall (Winner)

Best Visual Effects

Godzilla Minus One (Winner)

Best Costume Design

Poor Things (Winner)

Best Makeup and Hairstyling

Poor Things (Winner)

Best Cinematography

Oppenheimer (Winner)

Best Production Design

Poor Things (Winner)

Red carpet regular Paris Hilton dazzle pipo

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Red carpet regular Paris Hilton dazzle pipo
Barbie creators Greta Gerwig and Margot Robbie hug Billie Eilish and Finneas O'Connell afta dem win best original song for Barbie

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, Barbie creators Greta Gerwig and Margot Robbie hug Billie Eilish and Finneas O'Connell afta dem win best original song for Barbie
Robert Downey Jr, Da'Vine Joy Randolph, Emma Stone and Cillian Murphy

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Robert Downey Jr, Da'Vine Joy Randolph, Emma Stone and Cillian Murphy
Robert Downey Jr laff on top comment wey host Jimmy Kimmel make

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, Robert Downey Jr laff on top comment wey host Jimmy Kimmel make

Best Sound

The Zone of Interest (Winner)

Best Film Editing

Oppenheimer (Winner)

Best Original Score

Oppenheimer (Winner)

Best Original Song

“What Was I Made For” — Barbie (Winner)

Best Animated Short Film

War Is Over! Inspired by the Music of John and Yoko (Winner)

Best Live-Action Short Film

The Wonderful Story of Henry Sugar (Winner)

Best Documentary Feature Film

20 Days in Mariupol (Winner)

Best International Feature Film

The Zone of Interest (United Kingdom) (Winner)

Best Animated Feature Film

The Boy and the Heron (Winner)