Teams wey don arrive Qatar for Fifa World Cup 2022

Poland

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Poland striker Robert Lewandowski afta im team arrive for Qatar

Teams don begin arrive Qatar, ahead of di first ever edition of di Fifa World Cup for dia.

Na 32 teams go compete for di tournament and dem dey in eight groups of four.

Di tournament go officially begin on Sunday November 20 and end December 18.

For di first time in di 22 editions, di tournament go happun for winter.

Fifa make dis move to avoid to play for summer sake of heat during dat period.

Checkout some of di teams wey don show for di Middle East kontri.

Senegal

Senegal

Wia dis foto come from, Getty Images

Ghana

Ghana Black Stars

Wia dis foto come from, GFA

Wetin we call dis foto, Di Black Stars of Ghana wey dey Group H wit Portugal, Uruguay and South Korea land Qatar on Friday

USA

USA

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Team USA wey dey Group B, na one of di first teams to arrive Qatar for di World Cup

South Korea

South Korea

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, South Korea wey dey Group H land Qatar on Sunday

Australia

Australia

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Australia team aka Socceroos smile as dem announce dia arrival for Qatar

Tunisia

Tunisia team

Wia dis foto come from, Getty Images

Iran

Iran

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Na Qatar airways plane carry Iran team go World Cup

Switzerland

Switzerland

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Switzerland players leave dia plane afta dem land for Hamad International Airport

England

England

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, England team - Di three Lions don land

Ecuador

Ecuador

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Most of di South American players wear T-shirts fall in Qatar

Netherlands

Netherlands

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Di Dutch boys dey look sharp wit dia Suit

Denmark

Denmark

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Checkout di Danish team

Wales

Wales

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Dis na Wales first World Cup in 64 years

Argentina

Argentina

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Argentina don reach Qatar

France

France

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Defending champions don show

Saudi Arabia

Qatar

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Saudi Arabia team afta dem land Qatar

Morocco

Morocco

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, North African kontri Morocco don reach Qatar

Japan

Japan

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Na Japan team be dis

Spain

Spain

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Spain don mark present for Qatar

Canada

Canada

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Canada dey return to di World Cup afta 36 years

Poland

Poland

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Poland team fall in Qatar wit Swag

Mexico

Mexico

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Mexico team arrive on Thursday

Germany

Qatar

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto,  German team including dia forward Thomas Mueller arrive for di airport for Doha

Qatar 2022 World Cup groups

Group A: Qatar, Ecuador, Senegal, Netherlands

Group B: England, Iran, USA, Wales

Group C: Argentina, Saudi Arabia, Mexico, Poland

Group D: France, Australia, Denmark, Tunisia

Group E: Spain, Costa Rica, Germany, Japan

Group F: Belgium, Canada, Morocco, Croatia

Group G: Brazil, Serbia, Switzerland, Cameroon

Group H: Portugal, Ghana, Uruguay, South Korea

World Cup format and schedule explanation

Four matches go take place every day during di group stage, e go last for a 12-day period.

Di winners and di pipo wey finish second go qualify for di round of 16.

Just like Afcon, World Cup get third place match.

Di third place match go take place for December 17.

Which stadiums go host di World Cup matches?

Di group games go take place across eight stadiums wey be:

  • Al Bayt Stadium
  • Khalifa International Stadium
  • Al Thumama Stadium
  • Ahmad Bin Ali Stadium
  • Lusail Stadium
  • Ras Abu Aboud Stadium
  • Education City Stadium
  • Al Janoub Stadium