Di world only flying eye hospital land for Ghana

Wetin we call dis Video, Di world only flying eye hospital land for Ghana
Di world only flying eye hospital land for Ghana

Meet di world only flying eye hospital - wey carry dia airplane enta Ghana to do free eye surgeries for hundreds of pipo and train local health workers.

BBC pidgin get rare access to follow six-year-old Ivan wey benefit from di operation by Orbis, togeda wit odas, as ova 26.3 million pipo for Africa continue to suffer from one eye wahala or di oda.