Watch: Black smoke show after di Cardinals first conclave vote for a new pope

Wetin we call dis Video, Watch: Black smoke comot after first conclave ballot
Watch: Black smoke show after di Cardinals first conclave vote for a new pope

Smoke don come out from di Sistine Chapel chimney after di first ballot of di conclave - wey be di secretive process to choose a new pope.

Black smoke mean say more voting go take place tomorrow. If di smoke be white, e for mean say dem don choose a new pope.