'I know from wen im be 13 or 14 say Burna Boy go dey great'

Wetin we call dis Video, Mama Burna tok on early life, Fela Kuti and Burna Boy as pikin
'I know from wen im be 13 or 14 say Burna Boy go dey great'

Bose Ogulu don win History Maker award for her work and commitment to di continent at di Best of Africa Awards

Also known as Mama Burna, she speak to us about her life before she become manager of her pikin and Afrobeats star Burna Boy.

She sit down wit Nyasha Michelle of BBC.

Burna Boy and im mama

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Mama Burna tok on early life, Fela Kuti and Burna Boy as pikin