Who be di judges FJSC nominate for elevation into Supreme Court

Wia dis foto come from, SUPREME COURT OF NIGERIA
List of 22 Justices of di Court of Appeal wey dey nominated for elevation to di Supreme court don reach di domot of di National Judicial Council, NJC.
Na di Federal Judicial Service Commission (FJSC) choose dem for di elevation to di Supreme Court.
Di names of di nominees wey FJSC document show on Thursday na from di different geopolitical zones of Nigeria.
Di North-Central get six nominees, di South-East region also get six nominees while di South-West, South-South, South-East and di North-East regions get two nominees each.
Currently, na only 10 justices dey serve for di Supreme Court afta Justices Amina Augie and Mohammed Datijo bin retire.
List of di justices wey dey nominated:
SOUTH-EAST
1. Hon Justice Nwaoma Uwa (Abia State)-Priority
1A.Hon Justice Onyekachi Otisi (Abia State) -Reserve
End of Di one wey oda users dey read well well
2. Hon Justice Obande Ogbuinya (Ebonyi State)-Priority
2A. Hon Justice Theresa Orji-Abadua (Imo State)- Reserve
3. Hon Justice Anthony Ogakwu (Enugu State)-Priority
3A. Hon Justice Chioma Nwosu-lheme (Imo State)-Reserve
SOUTH-SOUTH
1. Hon Justice Moore Adumein (Bayelsa State)-Priority
1A. Hon Justice Biobele Georgewill (Rivers State)-Reserve
SOUTH-WEST
1. Hon Justice Adewale Abiru (Lagos State)-Priority
1A. Hon Justice Olubunmi Oyewole (Osun State)-Reserve
NORTH-CENTRAL
1. Hon Jummai Sankey (Plateau State)-Priority
1A. Hon Justice Muhammad Ibrahim Sirajo (Plateau)-Reserve
2. Hon Justice Stephen Adah (Kogi State)-Priority
2A. Hon Justice Ridman Maiwada Abdullahi (Nassarawa State) -Reserve
3. Hon Justice Baba Idris (Niger State)-Priority
3A. Hon Justice Joseph Ikyegh (Benue State)-Reserve
NORTH-EAST
1. Hon Justice Haruna Simon Tsammani (Bauchi State)-Priority
1A. Hon Justice Abubakar Talba (Adamawa State)
NORTH-WEST
1. Hon Justice Muhammad Lawal Shuaibu (Jigawa State)-Priority
1A. Hon Justice Bello Aliyu (Zamfara State) -Reserve
2. Hon Justice Abubakar Sadiq Umar (Kebbi State)-Priority
2A. Hon Justice Abdullahi Mahmud Bayero (Kano State)-Reserve












