In pictures: Floods and fear for Pakistan

A woman stands outside her house in the aftermath of floods in Charsadda District, Khyber Pakhtunkhwa province, Pakistan, 28 August 2022.

Wia dis foto come from, EPA-EFE/REX/Shutterstock

Wetin we call dis foto, One woman stands outside her house for Charsadda District, Khyber Pakhtunkhwa province

Heavy rainfall from dis year's monsoons don lead to floods across Pakistan, with more dan 30 million pipo affected, and more than 1,000 pipo killed since June.

One ogbonge relief operation dey underway, but pipo across di country don dey displaced, searching for dry ground as water levels rise around dem.

A man feeds his child in the aftermath of floods in Charsadda District, Khyber Pakhtunkhwa province, Pakistan, 28 August 2022.

Wia dis foto come from, EPA-EFE/REX/Shutterstock

Wetin we call dis foto, One man dey feed im pikin for Charsadda District

Hundreds of pipo dey stranded across di river for di Manoor valley of Pakistan's Khyber Pakhtunkhwa province after one flash flood hit di region on Friday, destroying at least 10 bridges and dozens of buildings.

People affected by monsoon rains and floods move to higher grounds in Sanghar district, Sindh province, Pakistan, 28 August 2022.

Wia dis foto come from, EPA-EFE/REX/Shutterstock

Wetin we call dis foto, Pipo ontop on higher ground for Sanghar district, Sindh province

Di Manoor valley dey located for di mountains of Kaghan - one famous tourist destination for Pakistan. Di valley don dey hit by one torrential flood wey kill at least 15 pipo, wey include women and pikin.

People wade through a flooded area following heavy rains in Dadu District, Farid Abad Sindh province, Pakistan, 27 August 2022

Wia dis foto come from, EPA-EFE/REX/Shutterstock

Wetin we call dis foto, Pipo dey waka through floods for Dadu District, Farid Abad Sindh province

Di BBC team reach di valley afta one dangerous one-hour drive along one road dey damaged at many points by di flooding and landslides.

For Manoor, two bridges don completely collapsed and one temporary wooden crossing don dey erected. Here, we meet one woman sitting with her belongings. She tell di BBC she fit see her home but e dey unable to reach am.

People wade through a flooded area following heavy rains in Sanghar District, Sindh province, Pakistan, 28 August 2022

Wia dis foto come from, EPA-EFE/REX/Shutterstock

Wetin we call dis foto, One makeshift crossing for Sanghar district, Sindh province

We see men, women and pikin siddon outside dia mud houses on di oda side of di river. Dey wave at us thinking we be goment officials.

A woman stands inside her house in the aftermath of floods in Charsadda District, Khyber Pakhtunkhwa province, Pakistan, 28 August 2022.

Wia dis foto come from, EPA-EFE/REX/Shutterstock

Wetin we call dis foto, One woman's flooded home for Charsadda district
Pakistan Navy soldiers rescue people from a flooded area in Dadu District, Farid Abad Sindh province, Pakistan, 27 August 2022.

Wia dis foto come from, EPA-EFE/REX/Shutterstock

Wetin we call dis foto, Di Pakistani navy rescue one pikin for Dadu district, Sindh province
A man wades through a flooded area in Peshawar, Khyber Pakhtunkhwa, Pakistan on August 27, 2022

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Deep floodwaters for Peshawar city, Khyber Pakhtunkhwa province
Flood affected women make bread for their family beside damaged mud houses after heavy monsoon rains in Jaffarabad district, Balochistan province, on August 28, 2022.

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Women make bread Jaffarabad district, Balochistan province
People affected by monsoon rains and floods move to higher grounds in Sanghar district, Sindh province, Pakistan, 28 August 2022.

Wia dis foto come from, EPA-EFE/REX/Shutterstock

Wetin we call dis foto, Pipo ontop on higher ground for Sanghar district, Sindh province