Ukraine Invasion: [In-fotos] Tears, hugs, shock and oda moments of Nigerian returnees from Ukraine

Na di Director of search and rescue of National Emergency Management Agency receive di students

Di first set of Nigerians wey dem evacuate from Ukraine don unite wit dia family afta dem land for Abuja on Friday morning.
Wetin we call dis foto, Di first set of Nigerians wey dem evacuate from Ukraine don unite wit dia family afta dem land for Abuja on Friday morning.
Max Air flight wey Nigeria goment charter carry 450 citizens from Romania.
Wetin we call dis foto, Max Air flight wey Nigeria goment charter carry 450 citizens from Romania.
Di Max Air flight VM602 land for di Nnamdi Azikiwe International Airport by 7:21 AM local time.
Wetin we call dis foto, Di Max Air flight VM602 land for di Nnamdi Azikiwe International Airport by 7:21 AM local time.
Most of di evacuees na Nigerians students wey dey study for Ukraine.
Wetin we call dis foto, Most of di evacuees na Nigerian students wey dey study for Ukraine.
Some family members of di stranded student bin dey airport dey wait to welcome dia pipo home.
Wetin we call dis foto, Some family members of di stranded student bin dey airport dey wait to welcome dia pipo home.
Though some of dem still dey traumatised by dia experience, di ones wey greet ok tell BBC Pidgin say dem happy as dem don come back home.
Wetin we call dis foto, Though some of dem still dey traumatised by dia experience, di ones wey gree tok tell BBC Pidgin say dem happy as dem don come back home.
Returnees wey dey live outside Abuja receive hundred dollars as transport money go dia various destinations.
Wetin we call dis foto, Returnees wey dey live outside Abuja receive hundred dollars as transport money go dia various destinations.
“I no fit sleep or even eat since di fight fight start for Ukraine,” one woman wey come receive her two children tell BBC News Pidgin.
Wetin we call dis foto, “I no fit sleep or even eat since di fight fight start for Ukraine,” one woman wey come receive her two children tell BBC News Pidgin.