Africa's week in pictures: Some ogbonge pictures from Africa dis week

Selection of di week ogbonge photos from across di continent and beyond:

Short presentational grey line
People playing cards in Ankorondrano Gymnasium in Antananarivo, Madagascar - Thursday 20 January 2022

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Dose wey dey seek refuge from floods for Madagascar capital, Antananarivo, dey play game of cards inside gym on Thursday.
Two Hindu worshippers with milk pots on their heads at the Ferndale grounds near the Suria Narayan temple in Phoenix township, South Africa - Tuesday 18 January 2022

Wia dis foto come from, AFP

Wetin we call dis foto, For Hindu temple north of di South African city of Durban on Tuesday, women carry milk pots ontop dia heads during di annual Thaipoosam Kavady festival.
Children playing football on the streets of Soweto, South Africa - Tuesday 18 January 2022

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, On di same day, pikin dey play football beneath illegally connected electricity cables for one informal settlement for di South African township of Soweto.
Zimbabwe's Petros Mhari during the warm-up before the match against Guinea in Yaoundé, Cameroon - Tuesday 18 January 2022

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, Zimbabwean footballer dey warm up yoga style on Tuesday for Cameroon. Di Warriors go on to beat Guinea, dia first Africa Cup of Nations win since 2006 - but dem finish bottom of Group B...
Rwandan referee Salima Mukansanga issuing a yellow card during the Guinea-Zimbabwe game in Yaoundé, Cameroon - Tuesday 18 January 2022

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Rwandan referee Salima Mukansanga proves say she no go take nonsense during di match wen she make history as di first woman to referee Nations Cup game.
A Malian fan saluting in a stadium in Limbe, Cameroon - Sunday 16 January 2022

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, On Sunday, one Malian fan stand to attention for stadium iside Cameroonian city of Limbe before im side play out a 1-1 draw against Di Gambia…
A national guard gets his hat straightened in Banjul, The Gambia - Wednesday 19 January 2022

Wia dis foto come from, AFP

Wetin we call dis foto, Inside one stadium for Di Gambia capital, Banjul, on Wednesday one national guard get im hat straightened ahead of di president inauguration…
President Adama Barrow waving from a car at his inauguration ceremony in Banjul, The Gambia - Wednesday 19 January 2022

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, Adama Barrow dey sworn in for second term as president of West African nation afta winning elections in December.
Hungarian President János Áder (L) sitting with Otumfuo Osei Tutu II, king of the Asante people, at the Manhyia Palace in Kumasi, Ghana - Saturday 15 January 2022

Wia dis foto come from, EPA

Wetin we call dis foto, For di Ghanaian city of Kumasi on Saturday, Hungarian President János Áder (L) pay courtesy visit to Otumfuo Osei Tutu II, king of di Asante people.
Burundi's President Evariste Ndayishimiye jumping in the air as he plays the royal drums at the sanctuary in Gishora, Burundi - Wednesday 19 January 2022

Wia dis foto come from, @NtareHouse

Wetin we call dis foto, Burundi President Evariste Ndayishimiye dey show off im drumming skill on Wednesday - e dress up in ceremonial robes to play di country famous royal drums.
Cadets the "Saiqa" force of the self-styled Libyan National Army (LNA) take part in a graduation ceremony in Benghazi, Libya - Thursday 20 January 2022

Wia dis foto come from, AFP

Wetin we call dis foto, Cadets for di Libyan city of Benghazi demonstrate dia acrobatic skills on Thursday during graduation ceremony for di armed forces.
Protesters, one holding a sign in French saying: "Death to France and its allies" in Bamako, Mali - Friday 14 January 2022

Wia dis foto come from, EPA

Wetin we call dis foto, Malians protest on Friday for di capital, Bamako, against sanctions wey dem impose on di country by regional bloc Ecowas and di European Union afta di military junta tok say dem dey delay elections by four years.
Harpists taking part in a parade in Gondar, Ethiopia - Tuesday 18 January 2022

Wia dis foto come from, AFP

Wetin we call dis foto, Harpists take part in a parade in the Ethiopian city of Gondar on Tuesday ahead of the Timket, an Ethiopian Orthodox festival...
Orthodox Christians being sprayed with water at the Fasilides Bath in Gondar, Ethiopia - Wednesday 19 January 2022

Wia dis foto come from, AFP

Wetin we call dis foto, E dey also known as di Epiphany and commemorates di baptism of Jesus for di River Jordan. Hia pipo dey get sprayed wit holy water on Wednesday...
A woman and girl holding at candle at the Fasilides Bath during Timket in Gondar, Ethiopia - Wednesday 19 January 2022

Wia dis foto come from, AFP

Wetin we call dis foto, Di main celebrations take place for di Fasilides Bath, one sacred site just outside Gondar.
Demonstrators seen through a tyre in Khartoum, Sudan - Thursday 20 January 2022

Wia dis foto come from, AFP

Wetin we call dis foto, On Thursday, pipo waka enta streets of Sudan capital, Khartoum, again to demonstrate against October coup and to call for civilian rule.
Art graduate Sara Kamel Zekry (L) and her sister Christine work on a mural in a church in Aazaz in Sohag, Egypt - Saturday 15 January 2022

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, Two sisters dey work on one mural inside one Egyptian Coptic church wey dey dia hometown of Aazaz on Saturday. Di pair tour churches to brighten dem up with dia artwork.
The moon rises in Luxor, Egypt - Wednesday 19 January 2022

Wia dis foto come from, AFP

Wetin we call dis foto, And on Wednesday dem picture di moon rising behind di Ramses II obelisk in Egypt southern city of Luxor.

Images subject to copyright