Chigozie Chika: 10 year old boy go viral afta e use carton build ATM machine, power bike and oda tins
Chigozie Chika, bin go viral afta pipo see im ATM Machine wey im build.
E tok say im mama dey use di money wey pipo dey dash am, to take buy food for dem.
"Wen pipo see my ATM Box, dem dey laff me, but afta, dem go dash me money'' e tok.
Video Journalist: Chukwuemeka Anyikwa