Justice for Uwa: Sister of di 22-year-old wey dem kill for church narrate di last moments of her life

Wetin we call dis Video, Uwa sister narrate di last moments of her life

Sister to Uwavera Omozuwa, Judith dey demand justice for di death of her sister as she narrate her last moments.