Now you sabi: How to make flower vase
Welcome to dis week edition of Now you sabi.
Now you sabi series na DO-AM- YOURSELF 1 minute video wey go show una how to make different things on your own. E get plenti things wey you no sabi before and e dey cost you money to buy am. Things wey you no dey use again but we go teach you how you go make am come alive again.
Every two weeks we go teach you how to make different things.


