Happy Christmas: Christmas celebration for Elegushi in Pictures

We enta Elegushi beach to see how pipo dey take jolly dia Christmas and dis na some of di best fotos.

Pipo celebrate Christmas for Elegushi beach
Wetin we call dis foto, As Christians celebrate Christmas today, we enter Elegushi beach for Lagos, south west Nigeria to see how people dey jolificate.
Pipo pose for pictures for Elegushi beach.
Wetin we call dis foto, Plenti families full ground, some carry dia food come others buy already made food from beach stores.
Puff puff
Wetin we call dis foto, Tins like puff puff brekete for di beach for fun seekers to use hold belle.
Beach
Wetin we call dis foto, Based on say na beach, some pipo try to feel di wave of di ocean.
Turkey, Suya
Wetin we call dis foto, Weda na Turkey you want, abi na Suya all bin dey available for pipo to buy use celebrate.
Family celebrate Christmas
Wetin we call dis foto, Christmas na time wey plenti families dey spend togeda.
Horse riding for Elegushi beach.
Wetin we call dis foto, Even tins like horse riding, monkey bin dey di beach so pipo fit enjoy good outing.
Beach football for Elegushi beach
Wetin we call dis foto, Some use football to jolly di season while some dey play wit beach water.