"I don get plenti sexual advances for jobs."

Wetin we call dis Video, "I don get plenti sexual advances for jobs."

Nene Nwayo na young actor wey dey try to make am for Nollywood, di Nigerian film industry, but she dey regularly get to deal with sexual harassment for auditions.