Ghana blacksmiths dey add fire for katakata wey dey happun for West Africa
For Ghana you fit buy local gun wit small moni like $9.
Dem get hand wella for arrangee crime plus smuggling outside di kontri and dem dey use dem for katakata wey dey happun for different parts Africa.
Dis na wia dem dey make dem.
Video story by: Sulley Lansah and Chris Parkinson
