2019 Elections: Airport Authority dey warn Nigerian politicians to park well

Airport Authority dey warn Nigerian politicians to park well

Wia dis foto come from, Twitter/Laurestar

Read am in 2 mins

Airport Authority don warn Nigerian politicians to park well for 2019 election.

Nigeria Airport Authority dey frown face on top how supporters and loyalists of one politicians break enta Sultan Abubakar III International Airport, Sokoto on Saturday August 4, 2018.

Arrival level of di Murtala Muhammed International Airport for Lagos

Di break and entry been happun wen supporters of di politician jump fence of di airport use by force enta di runway to welcome am, according to FAAN

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Nigeria Airport Authority dey warn politicians to park well say 'as di 2019 general elections don dey near, di Authority go like to advise di general public, especially politicians and dia supporters to ensure say dem obey all di rules and regulations wey dey airports, as we no go change di rule wey concern security and safety for our airports'.

Although dem no name any politician inside dis mata, BBC Pidgin understand say di only politician wey show for Sokoto wen di complain happun na Senator Aliyu Wamako wey be former govnor of di state wey dey northwest Nigeria.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

FAAN say wetin happun for Sokoto na complete disobedience of he security and safety arrangements inside di airport, and dem no happy at all.

However, dem say dia team of aviation security officers don manage arrange di situation aback to normal.

Di airport environment na highly regulated environment wey be say plenti rules dey dia and di Federal Airport Authority want evribodi, weda big or small to see and respect Nigeria airports like dat.