Hurricane Irma waka pass too bad

Wetin we call dis Video, Hurricane Irma waka pass too bad

People for di Caribbean islands, like Barbuda, wey Hurricane Irma don land on top no how dem fit continue life after di hurricane don pass. Di na because Hurricane Irma don 'destroy everything for them.