Fans dey hail Cameroon and Nigeria teams as dem play World Cup Qualifier match

Wetin we call dis Video, Fans talk on top BBC News Pidgin Facebook Live

Fans wey don ready hail Cameroon and Nigeria teams don begin dey talk how di game go be before the World Cup Qualifier match.