How media dey take look refugees?

Wetin we call dis Video, How media dey take look refugees?

One million! Dat na di number of refugees wey don waka from South Sudan enter Uganda since July 2016.

But how media dey carry di tori? One woman don put am for poem.